Get lyrics of Boy spyce ft destiny song you love. List contains Boy spyce ft destiny song lyrics of older one songs and hot new releases. Get known every word of your favorite song or start your own karaoke party tonight :-).
Boy Spyce - Destiny Lyrics
E dey clear, dem wash am with Jik. To build house, you must lay your brick. You spend money on top opoho oh. After that na ogogoro. You think say you dey feel the groove. You no know say you dey plan your coup. After you don realize say. All of these things no be life eh. Destiny no go come meet you for house eh.Boy Spyce - Dreams Lyrics
Different dreams and different lifes. Oh oh. And you sabi cook, you sabi cook die. Amala and Ewedu, I go miss am die. But you deserve a better life. Uh uh uh uh uh uhh. Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave. And I dey look you through my window, window uh uh uh uh. But you have to chase your dreams.Boy Spyce - Nobody Lyrics
Nobody. But you, ooh, ooh-ooh. But you, ooh, ooh-ooh. Like the stars light up the sky. When there's darkness in the night. You dey brighten up my life. Shey you know. You dami lori ru. But I'm still in love with you.Mavins feat. Crayon, Ayra Starr, LADIPOE, Magixx & Boy Spyce ...
Every likkle thing you dey do to me (whoa-whoa, ah) E dey sweet me for body (body) Shey your loving fit fall on me Whoa-whoa, whoa-whoa Girl, your bow leg make I go crazy (crazy) Omoge, say you sure for me (for me) Say make I withdraw money (money) Hmm-mm, oroma ('roma) Oroma, no go downgrade (no go downgrade) Make I carry your luggage (luggage) I dey find you for four days For days, and no ...Mavins feat. Rema, Boy Spyce, Crayon, Bayanni, Magixx, LADIPOE, Ayra ...
Wake up in the morning, hallelujah (hallelujah) Chasing the money, chasing the bag (chasing the bag) No looking back, me and my gang Steady fire, we leave no gap (we leave no gap) Gucci, Gucci, Louis V (Louis V) Mix my Monster with Hennessy (Hennessy) My eye don dirty, I no fit see The smell of doings shall lead me (shall lead me) Baby girl, why you crying?T-Classic & Boy Spyce - Doh Lyrics
Classical boy! Snap me fine cinemato! Sermakaburi Yasso Me I want no lies from you my baby boo Ohema tell me say She want nothing but the truth (Ju) So many things Dey for my mind I want to do to you If I tell you girl you fit to run away I no want make you run away (oloun!) E be things e be things (yea) Wetin be this (ohhh) If I no lie how you ...Boy Spyce - Bad Things Lyrics
Many many many many bad things. (Ahnn, ahnn, ahnn) Many many many many bad things. So baby tell me what you say now (ahn, ahn) Face Down (ahn, ahn) Off your heels and your grey gown (uhh) Shey you shave now (ahn, ahn) Lay down (ahn, ahn) Make I chop you likey wafer (ahn, ahn)Khaid feat. Boy Spyce - Carry Me Go Paroles
Body cool my pressure. Carry me go where I No know (wo wo) Touch my Tolos (wo wo) Body cool my pressure. Body cool my pressure ( ogarayan oo) Oyinma you reset my preset oh (okay) Girl this back na asset oh (you say) Come make you spend all my house rent oh (ewo) Say this your body na project oh (wo wo)Boy Spyce - I Don't Care Lyrics
Boy Spyce Lyrics. "I Don't Care". Mad thing. You know say I dey fall for you baby. I know say you dey fall for me too. My handset e dey ring for you. My heart sef e dey beat for you. I don sew Ankara for two. And if them call you ogbanje.Destiny Rogers feat. Coi Leray
I do what you doin′, boy Doin' it like a tomboy Oh my me, oh my God (skrrt, skrrt) How'd this girl get so fly? (Skrrt, skrrt) I do what you doin′, boy (yeah) Doin′ it like a tomboy (yeah) I'll make a jealous girl my friend I′ll make an ex want me again I got the best of both worlds (yes, I do) I can hang with the dudes, get pretty with ...Khaid & Boy Spyce - Carry Me Go Lyrics
Signal. Carry all my money make you carry me go sambisa. If I touch your body make you touch under my short knicker. And girl your love don blind me, I con be like baba fryo. If I cum inside shey you go carry my embryo? Carry me go where I don't know. Burst my bololo. Your body cool my pressure. Your body cool my pressure.Rema - Won Da Mo Lyrics
Mr Eazi - "Sample You (Remix)" Ah Zaga dat Skibo, Skibo It's your boy Eazi Ole Mammi you de look good if u nogo mind I go love to sample you "Oloun" Babe sekeof you de look so fresh you blow my mind I go love to handle you... Rema "Won Da Mo": (Vibez) Mavins Wake up in the morning, hallelujah Chasin' the money Chasin' the bag No lookin' bac...Boy Spyce - Folake Lyrics
Folake don pompous. She don dey drive Brabus, so. She no dey talk to us again. She no dey come campus again. Dem say she go do runs. And her hippopo don tamus. And her kinni dey cause virus, ewee. They just dey talk jargons. 'Cause na she wey dey make my heart beat.Crayon, Ayra Starr, LADIPOE, Magixx & Boy Spyce Lyrics
[Boy Spyce:] Yomama yomama yomama yomama yo If you see Onome Tell am she be the one oh, hmm 'Cause I know and I know and I know in my Heart and my soul If you do me jeje Me self I go dey follow baby oh If I enter your motor pim pim pim Pim pim pim I go make you to shout pon pon pon Pon pon pon Oh oh oh oh Me I no too like Ifeoma Say na you I ...Boy Spyce - So Bad Lyrics
Showed you my love but you reason me bad. You get kpomo but you feeding me grass. I don't want to think of you (no oh) I don't want to think about you no more. If I never buy Maybach. Me and you no dey same class baby. Turn around make you look me. Say Holy Ghost fire you rebuke me. And if you get gun you go shoot me.Boy Spyce - Wayo Lyrics
Omo your body no be here. If I have jogodo. Make you no go chop my corn and pear. Me I no go hear (I no go hear) Girl I must to swallow your win wan wen. Baby rub ororo on top my head. Make you use ororo caress my head. Me I no go follow another girl. Ye.Boy Spyce - Relationship Lyrics
Me I only fear the man that walk on water. Even if you cause me fight, I no go fight you know. Get make lose control in their bumper shorts. E arise oh my compatriot. I don talk sey I no wan love again. I no fit come go trust again. Barman make you pour me. Acohol for my bladder. Two shots and I don jonze.Vector & Bella Shmurda - If They Are Real Lyrics
Some people dem ah fine boy Some people fly away For Naija where we dey Some people face the pain Some people dem ah japa Some people dem ah stay ah Oya pa'riwo ... Boy Spyce - "Destiny" Vibes Person work hard You dey call am grace When you dey sleep E dey work for rain I no wan talk before dem go say This small boy you don come again I wan get ...Crayon & Ayra Starr - Ngozi Lyrics
Burna Boy - "Vanilla" Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, ... Boy Spyce - "Destiny" Vibes Person work hard You dey call am grace When you dey sleep E dey work for rain I no wan talk before dem go say This small boy you don come again I wan get money like dangote oh Go hustle shey...PinkPantheress & Ice Spice - Boy's A Liar Pt.2 Lyrics
His girl is a bum to me, like that boy is a cap. Sayin' he home, but I know where he at, like. Bet he blowin' her back. Thinkin' 'bout me 'cause he know that ass fat (Damn) And it been what it been (Uh, huh) Calling his phone like "Yo, send me a pin". Duckin' my shit, 'cause he know what I'm on.Boy Spyce - Pepe Lyrics
I lose my se se sense. My yellow pepe pe pepe. Your body che che che. You don make me meze ze zebu. I meze ze zebu. Girl I wanna wanna wanna give you belle oh. Come ride my keke oh. (Come ride my, oh oh oh come ride my) Girl I wanna wanna wanna give you belle oh.
Found 22 lyrics.